You Are Worse Than Kpokpogri – Nkechi Blessing Hits Back At Ex-Lover

0

The messy fight between Nollywood actress, Nkechi Blessing Sunday (NBS) and her lover, Opeyemi David Falegan, following their break up has taken another dimension.

Before now, it was Falegan that hits out at Nkechi Blessing, calling her illiterate and ‘weed head’.

However, in a swift reaction, Nkechi Blessing took to her Instagram stories to unleashed terror.

She wrote; “Even with all your degree you are still broke. I go employ and pay you salary for 10years Non Stop Bro!!! Bunmi wey get all the degrees wey you marry wetin happen?”

“You need to come learn how to throw shade from me Opeyemi, you have absolutely nothing on me… Church rat!”

“Funny how the only thing you have to say about me is, you nack this you nack that, Rara oooo. E suppose be for decoration na, abi make I carry am go museum…. Osiwin!!!”

“Your ex-wife had all the Degrees ooo but she still didn’t stay, 3 women don leave you Sir, you kept begging me not to ever leave cus of what people will say… You dey whyne me? Na jeje I kuku sit down you come for me again, this time I go finish you!!!”

“PhD holder wey illiterate like me they help type caption. Ko ni da fun degree!!! Are you mad or something? Your first interview with Orisun you know how many hours I take couch you. This one dey whyne me ni?”

“You came thinking you can milk me like you did Aunty Yinka in London. Baba see say Kobo kosi lowo mi… I manage dey collect the 30k, 50k wey you even dey use do big boy, guy leave my name out of your mouth ooo… cus this next round will be too messy for even the internet to curtail.”

“People wey serious with politics dey streets right now dey campaign, you wey no hold any office for Ekiti sit down on top phone dey find pity from people wey no sabi you, how jobless can you be ehn? Honorable Weyre!”

“I remember you saying you can never be like kpo kpo garri, you come even worse I will go that route with you Sir!”

“You want to play Victim, ansa me the degree holder wey you marry why she leave you? You want use me learn how to throw shade? Emi NBS? I go teach you!”

“It should be in history that I NBS an ordinary garage illiterate fed a whole PhD holder for one whole year… Se Nkechi wa Kere ni. Ko ni dafun Doctorate degree Isonu! If you vex me too much I go enter flight come that UK make you and RAF face Una self… Leave me alone Opeyemi.”

“If dem ask me which party you dey now I go say na ILVP, Instagram Live Video Party. Honorable Weyre Oni degree Isonu, all the degree you get you no fit use am find better work, full time fuck boy, you are in a country full of opportunity for Christ sake.”

READ  Tonto Dikeh Slams Janemena; "You'll Twerk To Court"

Leave a Reply